Capture My Soul Lyrics - CKay featuring Joeboy

CKay - capture my soul (ft. Joeboy) Verse 1: On me on me on me on me balance it on me oh Girl we loving till the morning morning morning oh Make we reduce all the fighting increase the loving oh Pre-Chorus: Fefe ne fe fe Your body dey we we I’m in love with you I’m in love with you Make I leave you for where? where? If na lie i dey tell you make water carry me go (water carry me go) Chorus: Girl you don capture my soul Girl you don capture my soul Verse 2: From the night till the morning Girl it’s only you that I’m wanting cos you fine and you sexy Nwa baby do me gently ewe no do me shege no use me play dance to my reggae Are you ready? Pack your bags make we fly go Paris answer answer me oh mami only you fit to control me with your face and your big body abeg no killi somebody pikin for here Oh mami only me wey fit handle you make my ways no dey confuse you abeg no killi somebody pikin for here Pre-Chorus: Fefe ne fe fe Your body dey we we I’m in love with you I’m in love with you Make I leave you for where? where? If na lie i dey tell you make water carry me go (water carry me go) Chorus: Girl you don capture my soul Girl you don capture my soul

Post a Comment for "Capture My Soul Lyrics - CKay featuring Joeboy"